- Lyrics
- Album list
- Singer Intro
Tim Godfrey
-
Agidigba
This one na my heritage Dis one na my culture I go follow You, follow follow You eh Onye dika gi, onye dika chukwu eh Omalicha, hail am, praise am, Igwe…. Sammie dey say wellu wellu Kefee say Kokoroko Buchi dey say mma mma Asu Ekiye yekilemo Ai, chai, how I wan take explain How I wan yarn Wetin I wan talk again That na why I dey try to dey want to dey
Call: Otua ka Chineke anyi di eh
Resp: Agidigba eh eh eh Agidigba eh
Ngalaba meh, lekwa ikperem n'ala Olisa bi n'eligwe Ogodo ya na akpu n'ala Find more lyrics at ※ Mojim.com Iwo l'Oba to ga Ikar'aka, imaramma Aribiti, arabata, orimiri atata Jehovah na u wey dey strike like a thunder Na You wey dey cut asunder Na You wey dey hot like fire My provider, e no dey tire eh If my body na so so mouth E no go do to praise u
Dat na why I dey try to dey want to dey say (REPEAT)
I never see this kind of God before He's bigger than the biggest Stronger than the strongest E dey bless me more Papa God abegi You too much eh ngalaba meh U too much eh eh(4 times) Dat na why we dey sing we dey say Nga, nga, ngalaba meh (3 times) (REPEAT TILL FADE)
-
|